Korede Bello – GodWin (Lyrics)  ||  Click to [ DOWNLOAD ]



Intro: 

[Don Jazzy]
Ma-Mavin
Eh Eh… Eh Eh
Korede Bello… Don Jazzy Again Oo
Omo OloKpe… Mega Superstar Oo, Onana.

Korede Bello:

I don get alert, God-Win
And i don pay my rent, God-Win
Dem we wan fall my hand
But God-Win
Dem be wan steal my joy
But God-Win
I say anything i do
Na God-Win Oo, Na God-Win Oo, Na God-Win Oo
Anything i do
Na God-Win Oo, Na God-Win Oo, Na God Go Win Oo
I don change my name to God-Win
And omo i don buy motor oo God-Win
Dem say my market no go sell but God-Win

Korede Bello:

And dem be say ano go blow
But God-Win [Dem My Brother]
Make them try they Luck
My God go Win Oo, My God go Win Oo, My Lord go Win Oh
Anything i do
Na God-Win Oo, Na God-Win Oo, Na God-Win Oh

As you don pass Exam
Na God-Win [En Ehn]
And dem be say you no go pass but God-Win [En-hne]
You wake up see today lasorn
Na God-Win (Ah-ha)
Robbers dey rob dem no see you (Brother) God-Win
Dey no see you my sister
Oyah ebe robbers, Na God-Win Oo Na God-Win Na God-Win Oo
Anything i do Na God-Win Oo, Na God-Win Oo, Na God-Win Oo

Korede Bello:

As na your wedding day, Na God-Win
And you don telle wey you dey find but God-Win
See we go pop champaign today God-Win (Ah ha)
And we go dey Dance Dance Dance cause Godwin O (elelelee)
Anything you Win Na God-Win
And if you Win election My Brother God-Win
Like if you Win the contract my friend na God-Win
And if you check the countdown my Brother God-Win
And if your market Sell-lele-lele
Na God-Win Oo, Na God-Win Oo, Na God-Win Oo
Anything I do Na God-Win Oo
Na God-Win Oh Na God-Win Oo
Why you no go Dance Na God-Win Oo
Na God-Win Oo, Na God Go Win Oo
Anything I do Na God-Win Oo
Na God-Win Oo Na God-Win Oo

GODWIN!


Korede Bello –­­­­ GodWin Lyrics

Source: DESMOND / Ghbestpromo.com
NB: Give us credit if this content is copied. THANK YOU