Psquare – OMG Lyrics [ Free Me ]

Click to [ DOWNLOAD ]


Intro:

O.M.G
P-Square

2x.. Oh my God oh

Dem dey dey speculate
Oya free me now

Verse 1

Wen we come around
we dey shut dem city down
We dey rock and bugi down
We dey pop champagne
Now we no dey drown oh
Why dey dey frown
Why you dey frown
When we dey your town
Why bi say you no dey look around
Den you go know say eno be mouth oh
eeei..
Oh my God oh..2x
Dem say we dey jazz oh..2x
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh (we dey add oh
Na d collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today 2x

Hook

Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad 2x
No bi man oh 2x
Na God eh x3
Free me now
[Chorus x2]
Oya make u free me..2x
Free me
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)

Verse 2

Why u dey analyze
Why u dey vex and criticize
Na ma time
I dey utilize
We dey make my account dey arise
If u sit down dere dey look oh
Ur bank alert go dey minimize oh
Nd if u won wear ma shoes oh
Unwanu Check am out
Whether na ur size oh
Oh my God oh..2x
Dem say we dey jazz oh..2x
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh
Na the collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today..2x
[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh ..2x
Na God ehx2
Free me now
[Chorus]
Oya make u free me
Free me ..2x
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)
Oh my God oh ..2x
Naijalyricszone.com
Dem dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God oh..2x
Dem dey dey speculate

Hook

Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh..2x
Na God eh..2x
Free me now

Chorus ..2x

Oya make u free me
Free me ..2x
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)..


P-square – OMG Lyrics (Free Me)

Source: DESMOND / Ghbestpromo .com

NB: Give us credit if this content is copied. THANK YOU