LYRICS: Patoranking Love You Die (Lyrics)



Verse: Patoranking

Making money was the plan na (Planner)
And we go get am pass ---
There i always wey you don know
Anytime that you feeling down oo
Mama say gyal make you settle down oo
Tell her say i don't get you don know
Put a smile make you nodey frown oo
Say no one can pull you down oo
So me sing say

Hook: Patoranking

Win  win  win
Win  win  win
We go dey
Win  win  win
If dey know like na dem know ooo

Win  win  win
Win  win  win
Win  win  win
If dey know like na dem know ooo

Chorus: Patoranking

*That's why i
Love you my baby
I love you my baby
Love you my baby
I love you die ooo

I love you my baby
Love you my baby
I love you my baby
I love you die ooo


Verse: Diamond Platnumz

---
---
No, she dey make me loosing control - control
The way she whine the waist - Killing me slow
Oooh.. Ginger ooo
-
Ooo ginger oo oooo - I love you die ooo
Ooo oo.. Ginger ooo
She dey make me go ginger ooo - Ginger
Ooo Ginger oooooooo
-
I love you baby

Chorus: Patoranking

Love you my baby
I love you my baby
Love you my baby
I love you die ooo

I love you my baby
Love you my baby
I love you my baby
I love you die ooo

Verse: Patoranking

God go punish poverty - Amen
We get the Mansions and property
Oh ya baby stand properly
Them must play this one for every party oo
Dem dey talk say i no go school
Dem dey talk say adey follow you
Some people say adey bobo you
But you love the way i combo you oo

Hook: Patoranking

Win  win  win
Win  win  win
We go dey
Win  win  win
If dey know like na dem know ooo

Win  win  win
Win  win  win
Win  win  win
If dey know like na dem know ooo

Chorus: Patoranking

*That's why i
Love you my baby
I love you my baby
Love you my baby
I love you die ooo

I love you my baby
Love you my baby
I love you my baby
I love you die ooo

Watch Video:


Source: Desmond || Ghnewslab.com
Patoranking Love You Die Lyrics featuring Diamond Platnumz