LYRICS: R2bees – Embassy (Lyrics)

R2bees drop this new song called Embassy. The duo of R2Bees are on a hot streak of form right now. listen and sing along to R2bees Embassy Lyrics below.

[ DOWNLOAD ]



LYRICS: R2bees – Embassy (Lyrics)

VERSE 1: [Mugeez] R2beees

Dem dey spy as if they care
Only for you to know
Na dem dey set the trap for there
Eee I just dey look I take my chair
We dey see too well oo
Even we drinking all the beer
Well done alright
R2BEES this 2bees that
Bombocalt you don’t know from de start
Ah dey see the girl dems so a chork
Enter mi room and pass me the love
She dey call call me I no dey call back,
no never, ebi so wey you dey ee
Yie, you dey look for me and i'm done
eeeeeeiiii

CHORUS

She go like to dey follow go
say never ma problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo

She want to go to America
When we dey play we no get time pele
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo, ye
Ago bi your embassy oo

VERSE 2: [Omar Sterling] R2bees

Abi looking for a girl like you
Fafa figa, i swear i like you
I take you to my hood tema site 2
Girl Here bi getto but still life cool
Baby you fine, what do you want
From the back or you want it from the front
We get razlor we get blunt
We get loud Fontomfrom drum
Ago protect you like safe sex
This be Paedae abi your pae check
You remind me of my Ex from SHS
Baby will you marry me say, yes yes

CHORUS

She go like to follow go
say never ma problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo,
Eyi yieeeeeeee

Verse: Mugeez

Everything we having the gyal dem no
So she wan ripe on the bad man bone
She say whether inna sunshine, rain and snow
* Make a big up the thing Make dem flow multiple *
Gyal come to the door
ready fi de something and have it more
Wetin you want a that you go get
You say you want fly out, put on collect
Yie eyieeee
Me i'm ready to play
Every girl go fi follow me teey
You reach immigration call on my name
No dey bring your ticket a put you for plane eyi eeee

CHORUS

She go like to dey follow go
say never de problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo

She want to go to America
When we dey play we no get time pele
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo,
Ago bi your embassy oo,

She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo,
Ago bi your embassy oo,

R2bees Embassy Lyrics


LATEST SONGS:

Kuami Eugene x Shatta Wale - Adwenfi (DOWNLOAD)
Shatta Wale - Korle Bu (DOWNLOAD)
Falz - La Fete (DOWNLOAD)